1
Psalms 18:2
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Na God bi di rock wey dey protet mi. Na-im dey guide mi and na-im bi di pawa wey dey save mi and I dey save inside am.
Compare
Explore Psalms 18:2
2
Psalms 18:30
God ways dey pafet and all en promise na true. E dey guide evribody wey kom make E protet am.
Explore Psalms 18:30
3
Psalms 18:3
I koll God wey get all di praiz and E save mi from my enemies.
Explore Psalms 18:3
4
Psalms 18:6
But inside my trobol, I kry to God. Yes! I pray to my God make E kom help mi and E hear mi from en temple, bikos my kry rish en ear.
Explore Psalms 18:6
5
Psalms 18:28
Yu lite one lamp for mi. Na di Oga my God put lite for my darkness.
Explore Psalms 18:28
6
Psalms 18:32
God make mi strong with en strent and E make my way strait.
Explore Psalms 18:32
7
Psalms 18:46
God dey alive! So, make praiz bi my Rock own and I go bless my God wey save mi!
Explore Psalms 18:46