1
Psalms 19:14
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
My Oga God wey bi my Rock and Savior, make di word from my mout and di tins wey I dey tink, dey good for yor eye and sweet Yu well-well.
Compare
Explore Psalms 19:14
2
Psalms 19:7
God laws dey korrect and e dey save life. Di laws wey God give us na trut and dem dey give wisdom to pipol wey ready to learn.
Explore Psalms 19:7
3
Psalms 19:1
Di heavens dey show as God glory bi. Di sky dey show how en work big rish.
Explore Psalms 19:1
4
Psalms 19:8
God kommands dey rite and e dey put joy for pesin heart. En kommands dey klear and e dey give pesin hope to stay for dis world.
Explore Psalms 19:8
5
Psalms 19:9
To fear God dey good, bikos e dey give pesin hope forever. God laws korrect and dem dey okay.
Explore Psalms 19:9