1
1 Korintians 14:33
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
bikos God wont make dem do evritin well. Wen God pipol meet for church
ប្រៀបធៀប
រុករក 1 Korintians 14:33
2
1 Korintians 14:1
Na love suppose guide una. So make una dey fight to get di gift wey di Holy Spirit dey give, especially di gift to profesai.
រុករក 1 Korintians 14:1
3
1 Korintians 14:3
But wen una profesai, pipol go undastand una and odas go help una. Dem go get konfort kon dey okay.
រុករក 1 Korintians 14:3
4
1 Korintians 14:4
Pesin wey dey tok with difren language, dey help ensef. But di one wey dey profesai, dey help di church.
រុករក 1 Korintians 14:4
5
1 Korintians 14:12
Na so e bi with una too. If una really wont di gift wey di Spirit dey give, make una choose di one wey di church go gain from.
រុករក 1 Korintians 14:12
គេហ៍
ព្រះគម្ពីរ
គម្រោងអាន
វីដេអូ