1
Psalms 8:4
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
I dey ask mysef, “Wetin pipol bi wey Yu dey tink about dem? Na ordinary human being Yu dey kare about?”
Compare
Explore Psalms 8:4
2
Psalms 8:3
Wen I look di sky for nite kon si di work wey Yu do; di moon and di stars wey Yu keep for dia place
Explore Psalms 8:3
3
Psalms 8:5-6
Yu make dem bi like Yu kon give dem glory and honor. Yu sey make dem kare for evritin wey Yu kreate, bikos Yu put evritin under dia kontrol
Explore Psalms 8:5-6
4
Psalms 8:9
Oga awa God, yor greatness full di whole world.
Explore Psalms 8:9
5
Psalms 8:1
Oga awa God, yor greatness full di whole world! Yor glory high pass di heavens.
Explore Psalms 8:1