1
Psalms 7:17
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
So, I go tank God, bikos E dey judge well; I go sing and praiz di Most High God.
Compare
Explore Psalms 7:17
2
Psalms 7:10
Na God bi my guide! E dey save doz wey get klean and true heart.
Explore Psalms 7:10
3
Psalms 7:11
God dey judge well. E dey vex for wiked pipol evriday.
Explore Psalms 7:11
4
Psalms 7:9
Make Yu stop di bad tins wey wiked pipol dey do kon defend doz wey dey good, bikos my God wey dey good, know wetin dey pipol mind and heart.
Explore Psalms 7:9
5
Psalms 7:1
My Oga God, I don kom meet Yu make Yu protet mi. So make Yu save mi from doz wey won kill mi!
Explore Psalms 7:1