1
Psalms 9:10
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Doz wey dey loyal to Yu, dey trust Yu, bikos Yu nor dey leave doz wey wont make Yu help dem.
Compare
Explore Psalms 9:10
2
Psalms 9:1
My God, I go tank Yu with all my heart; I go tok about all di wonderful tins wey Yu don do.
Explore Psalms 9:1
3
Psalms 9:9
Na God dey guide doz wey dem dey opress; na-im dey save dem wen trobol kom.
Explore Psalms 9:9
4
Psalms 9:2
I go sing with joy bikos of Yu. Di Most High God, I go sing praiz yor name
Explore Psalms 9:2
5
Psalms 9:8
E go judge di world well kon rule di pipol with betta mind.
Explore Psalms 9:8