1
Psalms 25:5
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Make Yu tish mi, so dat I go know di trut, bikos na Yu bi di God wey save mi and evriday, I dey put my hope for yor hand.
Compare
Explore Psalms 25:5
2
Psalms 25:4
My God, make Yu show mi di rite way kon point di road wey I go follow.
Explore Psalms 25:4
3
Psalms 25:14
God na friend to doz wey dey fear am and E dey tish dem en kovenant.
Explore Psalms 25:14
4
Psalms 25:7
Make Yu nor remember di sins wey I kommit wen I yong. Remember mi for di lite wey yor love wey nor dey fail dey bring, bikos Yu my God, dey sorry for pesin.
Explore Psalms 25:7
5
Psalms 25:3
Nobody wey trust Yu dey si disgrace, but disgrace na for doz wey dey try to deceive odas.
Explore Psalms 25:3