1
Psalms 26:2-3
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
O my God, make Yu look mi well-well, den test my heart, so dat Yu go know wetin I dey tink. Bikos I dey sure about yor love wey nor dey fail and I dey live my life, just as Yu sey make I leave am.
Compare
Explore Psalms 26:2-3
2
Psalms 26:1
My God, my hand klean and I trust Yu with all my heart, so make Yu show sey I dey innocent.
Explore Psalms 26:1