1
Psalms 24:1
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Na God get di eart and evritin wey dey inside. Di world and evribody wey dey stay inside, na en own too.
Compare
Explore Psalms 24:1
2
Psalms 24:10
Who bi dis King wey get glory? Na di Oga God of all ogas; Na-im bi di King wey get glory.
Explore Psalms 24:10
3
Psalms 24:3-4
Na who go fit klimb go God mountin? Na who go fit stand for en Holy Place? Na only doz wey get klean hand and pure heart; pipol wey nor dey serve juju or lie or do bad tins.
Explore Psalms 24:3-4
4
Psalms 24:8
Who bi dis King wey get glory? Na God wey dey strong and get pawa well-well; God wey get pawa to fight war.
Explore Psalms 24:8