1
Proverbs 6:16-19
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
E get seven tins wey God hate and E nor wont make anybody do dem and dem bi: “Proud pipol; doz wey dey lie; doz wey dey kill innocent pipol; pipol wey dey always tink bad tins; pipol wey dey rush to go do wiked tins; doz wey dey lie for anoda pesin head and pipol wey dey kause trobol among dia friends.”
Compare
Explore Proverbs 6:16-19
2
Proverbs 6:6
Lazy pipol, make una learn lesin from di way ant dey live dia life.
Explore Proverbs 6:6
3
Proverbs 6:10-11
E go sey, “Make I just sleep; fold my hand and rest small.” But as e dey sleep, evritin wey e get go vanish like sey na tif karry dem go.
Explore Proverbs 6:10-11
4
Proverbs 6:20-21
My pikin, make yu do wetin yor papa tell yu and nor ever forget wetin yor mama tish yu. Always keep and lock dia words for yor heart! Tie dem round yor neck too.
Explore Proverbs 6:20-21
Home
Bible
Plans
Videos