Proverbs 6:16-19
Proverbs 6:16-19 PCM
E get seven tins wey God hate and E nor wont make anybody do dem and dem bi: “Proud pipol; doz wey dey lie; doz wey dey kill innocent pipol; pipol wey dey always tink bad tins; pipol wey dey rush to go do wiked tins; doz wey dey lie for anoda pesin head and pipol wey dey kause trobol among dia friends.”






