1
Proverbs 7:2-3
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Do wetin I tok and yu go get good life! Protet all wetin I tish yu just as yu go protet yor eye. All wetin I tish yu, make dem always dey with yu and make yu rite dem for yor heart.
Compare
Explore Proverbs 7:2-3
2
Proverbs 7:1
My pikin, make yu remember wetin I dey tok; nor forget wetin I sey make yu do.
Explore Proverbs 7:1
3
Proverbs 7:5
Dem nor go make yu put eye for anoda man wife body and wimen wey get sweet mout.
Explore Proverbs 7:5
Home
Bible
Plans
Videos