1
Matiu 13:23
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
But di seed wey fall for betta groun, na pesin wey hear and undastand God word. E kom bear fruit wey rish hundred, sixty and thirty.’ ”
Compare
Explore Matiu 13:23
2
Matiu 13:22
Di seed wey fall for shuku-shuku, na pesin wey hear God word, but wahala, long-trot and to kwik get money for dis world kon shuk di word die for en heart and e nor kon bear fruit.
Explore Matiu 13:22
3
Matiu 13:19
‘Wen pesin hear God word and e nor undastand am, di devil go kom tif di word wey dem plant for en heart, dis na di seed wey fall for road.
Explore Matiu 13:19
4
Matiu 13:20-21
Di seed wey fall for san wey get big-big stone, na pesin wey hear God word kon receive am with joy, but di seed nor get rut, bikos di word wey e hear, nor strong for en heart, so wen trobol kom, e nor go fit bear-am.
Explore Matiu 13:20-21
5
Matiu 13:44
“God Kingdom bi like gold wey dem beri for field. One pesin wey si am, kon hide am. With happiness, e go sell evritin wey e get buy di land.
Explore Matiu 13:44
6
Matiu 13:8
But some seed fall for betta groun. Dem grow well kon bear oda seeds, some bear rish hundred, some sixty and some thirty.
Explore Matiu 13:8
7
Matiu 13:30
Make di good seeds and di grass grow togeda until harvest. Dat time, I go tell di pipol wey dey harvest sey, “Make una first rut all di grass, tie and burn dem, den gada di good seeds put inside my store.” ’ ”
Explore Matiu 13:30
Home
Bible
Plans
Videos