1
Matiu 12:36-37
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
I tell una true word, for judgement day, pipol go ansa God for all di yeye word wey dem tok. Na di word wey yu dey tok, naim go fit free or kondemn yu for God present.”
Compare
Explore Matiu 12:36-37
2
Matiu 12:34
Una, snake shidren! How una won take tok good word since una dey wiked? Na wetin full pesin heart, naim en mout dey tok.
Explore Matiu 12:34
3
Matiu 12:35
As good pesin dey bring good tins from en heart, na so bad pesin dey bring bad tins from en heart too.
Explore Matiu 12:35
4
Matiu 12:31
Naim make mi dey tell una sey, ‘God go forgive pipol dia sin and all di bad word wey dem tok, but anybody wey curse or tok bad word against di Holy Spirit, God nor go forgi-am.’
Explore Matiu 12:31
5
Matiu 12:33
“Good tree dey bear good fruit and bad tree dey bear bad fruit. Na di fruit wey tree bear, naim pipol take dey know di kind tree wey e bi.
Explore Matiu 12:33
Home
Bible
Plans
Videos