1
Efesians 2:10
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
God kreate us thru Jesus Christ as di good work wey E don prepare down before, so dat wi go dey do as E plan.
Compare
Explore Efesians 2:10
2
Efesians 2:8-9
God save una with en grace, bikos una get faith (as una don bilive Christ), nor bi with una own pawa, but na God give una. E nor save una bikos of di work wey una do, so make nobody dey boast.
Explore Efesians 2:8-9
3
Efesians 2:4-5
Bikos God love us well-well, E don show us plenty mesi (aldo sin dey kontrol awa life before), E kon give us life thru Christ, den E save us with en grace!
Explore Efesians 2:4-5
4
Efesians 2:6
E raiz us up with Christ kon make us sidan with am for heaven.
Explore Efesians 2:6
5
Efesians 2:19-20
So, una nor go bi strenja and pipol wey nor get share for Israel blessings again, but una go bi God shidren with all di pipol wey dey en house. Dis na bikos, God don build una on-top di apostles and profets foundashon and na Jesus Christ bi di nomba one stone wey God take lay di foundashon.
Explore Efesians 2:19-20
Home
Bible
Plans
Videos