Rut 2:11

Rut 2:11 PCM

Boaz ansa, “Dem don tell mi evritin wey yu dey do for yor moda-in-law since wey yor husband die. How yu leave yor papa and mama and yor kountry kon stay with pipol wey yu nor know before.

អាន Rut 2