ឡូហ្គូ YouVersion
ព្រះគម្ពីរគម្រោងអានវីដេអូ
ទាញយកកម្មវិធី
ជម្រើសភាសា
អាយខន ស្វែង​រក

ខគម្ពីរពេញនិយមពី 1 Samuel 8

1

1 Samuel 8:7

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

God tell Samuel, “Make yu do evritin wey di pipol ask yu, bikos nor bi yu dem rijet, but na mi dem rijet as dia king.

ប្រៀបធៀប

រុករក 1 Samuel 8:7

2

1 Samuel 8:8

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Since I take dem komot Egypt kon rish today, na so dem dey rijet mi. Dem rijet mi kon dey serve difren gods. Na di same tin dem dey do to yu naw.

ប្រៀបធៀប

រុករក 1 Samuel 8:8

3

1 Samuel 8:5-6

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

kon tell am, “Si, yu don old and yor shidren nor dey do as yu dey do. So make yu choose king wey go lead us, just as all di oda nashons get.” But Samuel nor like wetin dem ask for, bikos dem sey, “Give us king wey go lead us.” So Samuel kon pray to God.

ប្រៀបធៀប

រុករក 1 Samuel 8:5-6

4

1 Samuel 8:19

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

But di pipol still sey dem wont king. Dem nor gri listin to di warnin wey Samuel dey give dem.

ប្រៀបធៀប

រុករក 1 Samuel 8:19

ជំពូកមុន
ជំពូកបន្ទាប់
YouVersion

ទទួលការលើកទឹកចិត្តនិងជំរុញឱ្យអ្នកស្វែងរកភាពស្និទ្ធស្នាលជាមួយនឹងព្រះជាម្ចាស់ជាប្រចាំថ្ងៃ។

ព័ន្ធកិច្ច

អំពី

អាជីព

អ្នកស្ម័គ្រចិត្ត

ប្លុកសារ

ដំណឹង

តំណមានប្រយោជន៍

ជំនួយ

បរិច្ចាគ

ជំនាន់​ព្រះ​គម្ពីរ

ព្រះគម្ពីរជាសំឡេង

ភាសា​ព្រះ​គម្ពីរ

ខគម្ពីរ​សម្រាប់​ថ្ងៃ​នេះ


ព័ន្ធកិច្ចបែបឌីជីថលរបស់

Life.Church
ភាសាខ្មែរ

©2026 Life.Church / YouVersion

គោលការណ៍ច្បាប់ឯកជនលក្ខខណ្ឌ
កម្មវិធីបង្ហាញពីភាពងាយរងគ្រោះ
ហ្វេសប៊ុកTwitterអ៊ីនស្ដាក្រាមយូធូបPinterest