YouVersion Logo
Search Icon

John 21:3

John 21:3 PCM

Simon Pita kon tell dem, “I dey go katch fish.” Dem sey, “Wi too go follow yu go.” Den dem komot go enter one kenu. But dat nite dem nor katch any fish.

Free Reading Plans and Devotionals related to John 21:3