1 Timoti 2:1-2
1 Timoti 2:1-2 PCM
First of all, I tell una make una dey pray, ask and tank God for evribody. Make una pray for kings and doz wey dey rule, so dat wi go fit live for peace, get betta karata and good life with fear for God.