and make yu yorsef bi good ezample to dem. Make evritin wey yu dey do, show sey wetin yu dey tish, na trut. Make yu prish di trut, so dat pipol nor go get rizin to tok against yu. Den doz wey dey oppoz yu, go shame and dem nor go get word to tok about us.