1
Romans 5:8
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
But God show how en love for us big rish, wen E send Christ kom die for us, even doh wi still dey sin.
Compare
Explore Romans 5:8
2
Romans 5:5
Dis hope nor dey disappoint pesin at-all, bikos God pour en love like river wey dey flow inside awa heart, thru di Holy Spirit wey E give us.
Explore Romans 5:5
3
Romans 5:3-4
Wi still dey happy inside di wahala wey wi dey face, bikos wi know sey trobol go make us endure, and endurance dey bring good karata, wey go make us get hope.
Explore Romans 5:3-4
4
Romans 5:1-2
Since faith don make us dey good for God eye, wi don get peace thru awa Oga God Jesus Christ. Na faith e take buy us so dat wi go enter God grace, di place where wi dey naw. So wi fit boast with God glory wey wi dey enjoy.
Explore Romans 5:1-2
5
Romans 5:6
For di time wen wi nor fit help awasef, Christ kon die for us wey bi sinnas.
Explore Romans 5:6
6
Romans 5:9
Naw, wi dey rite bikos of Christ blood and na dis blood go save us from God vexnashon.
Explore Romans 5:9
7
Romans 5:19
Bikos Adam nor obey God, many pipol bigin sin. But since Jesus obey God, many pipol go obey God too.
Explore Romans 5:19
8
Romans 5:11
Nor bi only dis won make us dey happy, but wi still dey happy bikos of wetin God don do thru awa Oga God Jesus Christ wey make us bi God friends.
Explore Romans 5:11
Home
Bible
Plans
Videos