1
Romans 4:20-21
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
e nor doubt God promise. En faith make am strong and e tank God for evritin. E dey sure sey God go do wetin E promise.
Compare
Explore Romans 4:20-21
2
Romans 4:17
God word sey, “I don make yu papa for many nashons.” So for God eye, Abraham na awa papa, bikos e get faith for God wey get pawa to raiz pipol wey don die and to kommand tins wey nor dey before, like sey dem dey.
Explore Romans 4:17
3
Romans 4:25
Na awa sins make God give Jesus Christ to dem make dem kill-am and God raiz am from deat, so dat e go make us raitious pipol.
Explore Romans 4:25
4
Romans 4:18
Even wen tins hard, Abraham still bilive God and e hope sey God go do am, even wen e bi like sey nor-tin go happen. But naw, e don bikom, “Papa for many nashons.” Just as God tell am, “Yor shidren go many like di stars wey dey heaven.”
Explore Romans 4:18
5
Romans 4:16
Na dis one make God promise dey kom by faith and wi dey get am thru favor. Nor bi only pipol wey dey obey di law bi Abraham shidren, but pipol wey bilive God like Abraham, naim en shidren dem bi too, bikos na Abraham bi awa spiritual papa.
Explore Romans 4:16
6
Romans 4:7-8
“God don bless pipol wey E forgive kon take dia sins komot. God don bless di pesin wey E don forgive en sins!”
Explore Romans 4:7-8
7
Romans 4:3
Wetin dem rite for God word? “Abraham bilive God thru faith and God kon si am as raitious pesin.”
Explore Romans 4:3
Home
Bible
Plans
Videos