1
Psalms 10:17-18
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Oga God, na Yu bi di hope wey poor pipol get. True-true, Yu go hear dia kry kon konfort dem. Yu go judge well for shidren wey nor get papa and mama and doz wey dem dey opress, so dat wiked pipol nor go ever treaten dem again.
Compare
Explore Psalms 10:17-18
2
Psalms 10:14
But Yu dey si di trobol and wahala wey dem dey kause. Yu dey si evritin; so make Yu ponish dem. Doz wey nor get help dey trust Yu and na Yu dey fight for shidren wey nor get papa and mama.
Explore Psalms 10:14
3
Psalms 10:1
My God, wetin make Yu stand far from mi? Wetin make Yu dey hide wen I dey trobol?
Explore Psalms 10:1
4
Psalms 10:12
So my God, make Yu raiz-up kon ponish wiked pipol! Make Yu nor leave doz wey nor get who go help dem!
Explore Psalms 10:12