1
Psalms 6:9
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
God don hear as I dey beg; E go ansa my prayers.
Compare
Explore Psalms 6:9
2
Psalms 6:2
Make Yu sorry for mi, bikos I dey weak. Make Yu heal mi, bikos my bones dey shake.
Explore Psalms 6:2
3
Psalms 6:8
All of una wey dey do bad tins, make una leave mi alone, bikos God don hear my kry.
Explore Psalms 6:8
4
Psalms 6:4
Make Yu kom back kon help mi. Save mi bikos of yor love wey nor dey fail.
Explore Psalms 6:4