1
Psalms 5:12
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
My God, true-true, Yu dey reward doz wey dey fear Yu. Yu dey always protet dem well-well, bikos of yor favor wey nor dey end.
Compare
Explore Psalms 5:12
2
Psalms 5:3
Make Yu listin to my vois for morning, bikos evry morning, I dey kom meet Yu and dey wait with patient make Yu ansa mi.
Explore Psalms 5:3
3
Psalms 5:11
But make doz wey Yu dey guide, always dey happy! Make dem always dey shaut for joy! Guide dem, so dat doz wey loyal to Yu, go happy!
Explore Psalms 5:11
4
Psalms 5:8
My God, make Yu save mi as Yu dey lead mi, bikos my enemies dey korna dey wait to katch mi. Make Yu remove all di problem wey dey di road wey Yu dey take mi pass
Explore Psalms 5:8
5
Psalms 5:2
My King and my God, make Yu listin to my kry for help, bikos na only Yu I dey pray to.
Explore Psalms 5:2