1
Psalms 20:7
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Some nashon dey make mout and trust dia shariot and sojas, but na awa Oga God name wi take dey boast.
Compare
Explore Psalms 20:7
2
Psalms 20:4
Make E do evritin wey yu wont and make yu prosper for evritin wey yu dey do.
Explore Psalms 20:4
3
Psalms 20:1
Wen yu dey for trobol, make God ansa yor kry for help. Make Jakob God name, save yu from all wahala.
Explore Psalms 20:1
4
Psalms 20:5
Make wi shaut for joy wen wi hear viktory sound kon raiz awa banner wey dey show awa God name. Make God ansa all awa prayers.
Explore Psalms 20:5