1
Psalms 2:8
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Make yu ask mi, and di pipol wey dey dis world, I go give dem to yu as yor propaty and evriwhere for di world, go bi yor own too.
Compare
Explore Psalms 2:8
2
Psalms 2:12
Make una dey respet God well-well or E go fit vex kon distroy una at wons, bikos of di way una dey bihave. But na blessing dey follow doz wey si am as dia Oga God!
Explore Psalms 2:12
3
Psalms 2:2-3
Di kings for di world gada with rulers kon dey plan against God and di king wey E choose. Dem dey sey, “Make wi break di shains wey dem take shain us! Make wi free awasef from dia trap!”
Explore Psalms 2:2-3
4
Psalms 2:10-11
So naw, una wey bi king, make una do wetin dey rite; una wey dey rule di world, make una dey take korreshon! Make fear dey una heart as una dey serve God! Make una turn from sin kon meet God as una dey fear am!
Explore Psalms 2:10-11