1
Psalms 3:3
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
But Yu, my God, na Yu bi di wall wey dey protet mi; na Yu bi my glory and di pesin wey make mi dey alive.
Compare
Explore Psalms 3:3
2
Psalms 3:4-5
Wen I kry to God for help, E ansa mi from en holy hill. I dey rest, sleep and wake-up well, bikos God dey protet mi.
Explore Psalms 3:4-5
3
Psalms 3:8
Viktory dey kom from God. So, I dey beg Yu, God sey, make Yu bless yor pipol.
Explore Psalms 3:8
4
Psalms 3:6
I nor dey fear, even doh doz wey dey attack mi from evry korna, plenty well-well.
Explore Psalms 3:6