1
Psalms 149:4
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
bikos God like en pipol and doz wey honbol demsef, E dey make dem win.
Compare
Explore Psalms 149:4
2
Psalms 149:6
As dem hold swod wey get two mout for dia hand, make dem praiz God
Explore Psalms 149:6
3
Psalms 149:1
Make wi praiz di Oga wey bi awa God kon sing new song to am. Make wi sing praiz am for where en pipol gada put.
Explore Psalms 149:1
Home
Bible
Plans
Videos