1
Psalms 148:13
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Make all of dem praiz God name. Bikos en name dey great and en glory dey shine for di whole eart and for heaven!
Compare
Explore Psalms 148:13
2
Psalms 148:5
Make evritin wey God kreate, praiz am, bikos E just kommand and evritin kon dey as dem dey.
Explore Psalms 148:5
3
Psalms 148:1
Make wi praiz God! Make wi praiz God from heaven! Make wi praiz am from di sky!
Explore Psalms 148:1
Home
Bible
Plans
Videos