1
Proverbs 8:35
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Doz wey find mi, go get life and God go favor dem.
Compare
Explore Proverbs 8:35
2
Proverbs 8:13
If to sey una dey fear God, den una go hate bad tins. I hate pride, pipol wey dey tok anyhow, bad-bad tins and lie-lie words.
Explore Proverbs 8:13
3
Proverbs 8:10-11
Instead of silva, make una take my words; make una choose wisdom, instead of di gold wey fine pass. Na mi bi wisdom; I betta pass gold; nor-tin una wont wey good each mi.
Explore Proverbs 8:10-11
Home
Bible
Plans
Videos