1
Proverbs 24:3
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Na wisdom pesin dey take build house, but na undastandin go make am stand
Compare
Explore Proverbs 24:3
2
Proverbs 24:17
Make yu nor dey happy if yor enemies enter trobol and nor rijoice wen dem fall
Explore Proverbs 24:17
3
Proverbs 24:33-34
Make yu sleep and rest as yu like or fold yor hand and rest small, but make yu remember sey, as yu dey sleep, poverty go kom attack yu like tif.
Explore Proverbs 24:33-34
Home
Bible
Plans
Videos