1
Proverbs 23:24
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Good pesin papa get betta rizin to happy and e go dey happy if en pikin get wisdom.
Compare
Explore Proverbs 23:24
2
Proverbs 23:4
As yu dey try to get money, make yu use yor sense, so dat life nor go taya yu
Explore Proverbs 23:4
3
Proverbs 23:18
If e bi like dat, den yor future go dey sikure.
Explore Proverbs 23:18
4
Proverbs 23:17
Make yu nor jealous sinnas, but make to dey fear God, bi di only tin wey koncern yu for dis life.
Explore Proverbs 23:17
5
Proverbs 23:13
Make yu always ponish shidren wen dem do wrong, bikos dat ponishment nor go kill dem
Explore Proverbs 23:13
6
Proverbs 23:12
Make yu listin to yor tishas kon learn evritin wey yu fit learn.
Explore Proverbs 23:12
7
Proverbs 23:5
bikos yor money fit finish wons like sey e get feada kon fly leave yu like eagle.
Explore Proverbs 23:5
8
Proverbs 23:22
Listin to yor papa; bikos without am, yu nor go dey dis world and wen yor mama don old, make yu still dey respet am.
Explore Proverbs 23:22
Home
Bible
Plans
Videos