Di woman knee down for en front kon dey beg am sey, “Oga God, make yu help mi!”
Jesus tell am, “E nor good to give dog di bread wey shidren suppose to chop.”
Den di woman ansa, “Yes Oga God. But di dog demsef dey chop di small-small bread wey dey fall from dia oga tabol.”