1
Joshua 3:5
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Joshua tell di pipol, “Make una go klean unasef, bikos for dis time tumoro, God go do strong mirakle among una.”
Compare
Explore Joshua 3:5
2
Joshua 3:7
God tell Joshua, “From today go, I go start to honor yu among Israel pipol, so dat dem go know sey I dey with yu, just as I dey with Moses.
Explore Joshua 3:7