1
Joshua 2:11
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Wen wi hear di news, fear katch us and wi kon dey tink sey wi go die wons wi si una. Bikos di Oga wey bi una God, na God for heaven, eart and evritin wey dey under di eart!
Compare
Explore Joshua 2:11
2
Joshua 2:10
Bikos wi hear as God dry di Red Sea for una wen una komot from Egypt and how una handle di two Amor kings wey bi Sihon and Og, for di oda side for Jordan River.
Explore Joshua 2:10
3
Joshua 2:8-9
So before di two spy go sleep, Rahab klimb go meet dem for di roof kon tell dem, “I know sey God go give una dis town. Wi dey fear una well-well and evribody wey dey stay di town dey shake bikos of una.
Explore Joshua 2:8-9