1
Hibru 8:12
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
I go forgive dem for all di wiked tins wey dem don do and I nor go remember dia sins again.”
Compare
Explore Hibru 8:12
2
Hibru 8:10
But naw, “Dis na my new kovenant (wey bi di new agriment): Di time dey kom wen I go put my laws for dia mout and rite am for dia heart. I go bi dia God and dem go bi my pipol.
Explore Hibru 8:10
3
Hibru 8:11
Dem nor nid to tish one anoda about mi wey bi dia God, bikos all of dem, both small and big, go know mi.
Explore Hibru 8:11
4
Hibru 8:8
But God si fault for inside, so E kon sey, “Di day wey I go make new agriment with Israel and Judah house, dey kom.
Explore Hibru 8:8
5
Hibru 8:1
Wetin I mean bi sey: Wi get High Priest wey sidan for God rite hand side for heaven.
Explore Hibru 8:1
Home
Bible
Plans
Videos