1
Hibru 10:25
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Make wi nor stop to dey meet and fellowship togeda, as some pipol dey do, but make wi enkourage one anoda more-more, since wi know sey, “Di Day wen Christ go kom,” don near.
Compare
Explore Hibru 10:25
2
Hibru 10:24
Make wi always dey tink of how wi go enkourage, love and do good for one anoda.
Explore Hibru 10:24
3
Hibru 10:23
So make wi whole di hope wey wi get strong well-well, bikos God wey promise us dey always keep en promise.
Explore Hibru 10:23
4
Hibru 10:36
Una nid to dey patient, so dat una go fit do wetin God wont and den, una go receive en promise.
Explore Hibru 10:36
5
Hibru 10:22
So make wi draw near God with betta heart and strong faith, bikos God don wosh awa heart and body with klean wota.
Explore Hibru 10:22
6
Hibru 10:35
So make una always dey strong, bikos una go get betta reward.
Explore Hibru 10:35
7
Hibru 10:26-27
If wi kontinue to sin afta God don show us di trut, e nor get any oda sakrifice wey go fit forgive us awa sins again. But wetin wi go dey fear for na di Judgement Day wey dey kom and hell-fire wey go distroy doz wey bi God enemies.
Explore Hibru 10:26-27
Home
Bible
Plans
Videos