1
Galatians 4:6-7
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Since wi bi God shidren, E put en Holy Spirit inside us and naim make us dey fit koll am, “Abba! Fada!” So, una nor bi slave again, but una don bi God pikin and since una bi God shidren, una go get God propaty too.
Compare
Explore Galatians 4:6-7
2
Galatians 4:4-5
but wen di rite time rish, God kon send en pikin wey woman born under di law, make e save pipol wey dey under di law, so dat God go make us en own shidren kon give us awa own propaty.
Explore Galatians 4:4-5
3
Galatians 4:9
But naw wey una don know am (or abi make I sey God don know una), why una still dey follow all dis weak and yeye pawas? Una won bi dia slave again?
Explore Galatians 4:9
Home
Bible
Plans
Videos