1
Galatians 3:13
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Christ don save us from di curse wey di law bring, bikos e die for cross for us (just as dem rite am, “Anybody wey dem hang for tree, curse dey en head”)
Compare
Explore Galatians 3:13
2
Galatians 3:28
E nor matter weda una bi Jew or Greek pipol, savant or free pesin, man or woman, bikos all of una dey inside one body for Christ.
Explore Galatians 3:28
3
Galatians 3:29
And if e bi sey una bilong to Christ, den una bi Abraham shidren and pipol wey go inherit wetin God promise.
Explore Galatians 3:29
4
Galatians 3:14
so thru Christ, Abraham blessings go kom meet Gentile pipol and wi go receive di Spirit wey God promise us, thru faith.
Explore Galatians 3:14
5
Galatians 3:11
Dis one show sey, nobody dey good for God eye, bikos e dey obey di law. So anybody wey dey raitious, must live by faith.
Explore Galatians 3:11
Home
Bible
Plans
Videos