1
Exodus 14:14
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
God go fight for una, so make una nor worry.”
Compare
Explore Exodus 14:14
2
Exodus 14:13
Moses kon tell di pipol, “Make una nor fear! Make una get faith and una go si how God go take save una; bikos dis Egypt sojas wey una dey si today so, una nor go ever si dem again.
Explore Exodus 14:13
3
Exodus 14:16
But make yu yorsef raiz yor stik kon take am divide di Red Sea, so dat Israel pipol go waka pass for dry groun.
Explore Exodus 14:16
4
Exodus 14:31
Wen Israel pipol si how di Oga dia God take fight Egypt pipol with en mighty pawa, dem kon dey fear am. So, dem kon bilive God and en savant, Moses.
Explore Exodus 14:31
Home
Bible
Plans
Videos