1
Ekklesiastes 4:9-10
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Two pipol betta pass one pesin, bikos dem get betta reward for dia work. Bikos if one pesin fall, di oda pesin go help am stand. But pesin wey dey alone, e go bad well-well for am wen e fall.
Compare
Explore Ekklesiastes 4:9-10
2
Ekklesiastes 4:12
Dem fit attack and win one pesin wey stand alone, but two pipol go stand fight kon win. Na three pesin even betta pass, bikos e dey hard to kut three rope wey dem tie togeda.
Explore Ekklesiastes 4:12
3
Ekklesiastes 4:11
Na so too, wen two pipol sleep togeda, dem go fit make each oda body warm, but na how one pesin fit take make ensef warm?
Explore Ekklesiastes 4:11
4
Ekklesiastes 4:6
E betta make yu get small propaty with peace for mind, dan to dey work hard, bikos yu nor go still gain anytin and e bi like wen pesin dey try to katch breeze.
Explore Ekklesiastes 4:6
5
Ekklesiastes 4:4
Den I tink of all di work wey pipol dey do and I kon si sey, evritin wey dem dey do, na to know who betta pass. But all dis tins dey yuzles too, e just bi like wen pesin dey porshu breeze.
Explore Ekklesiastes 4:4
6
Ekklesiastes 4:13
E betta make yu dey poor and wise as youth, dan to bi old foolish king wey nor dey take advise.
Explore Ekklesiastes 4:13
Home
Bible
Plans
Videos