1
Deutronomi 32:4
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Na-im bi di Rock; evritin wey E dey do dey korrect, bikos wayo nor dey en tins. En na God wey pesin fit bilive, bikos E nor just dey judge pipol anyhow.
Compare
Explore Deutronomi 32:4
2
Deutronomi 32:39
God sey, “Na Mi, bi Mi! And e nor get any oda god escept Mi. I dey kill and give life, I dey make pesin sick and heal pesin too and nobody go fit fight mi.
Explore Deutronomi 32:39
3
Deutronomi 32:3
Bikos I go tok about God name and how E dey strong!
Explore Deutronomi 32:3