1
Deutronomi 31:6
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Make una dey strong and make una heart nor shake; make una nor fear dem at-all, bikos na di Oga una God dey go with una. E nor go leave or forget una.”
Compare
Explore Deutronomi 31:6
2
Deutronomi 31:8
God go-go for yor front. E go dey with yu; E nor go leave or forget yu. Make fear nor katch yu and make di work nor taya yu.”
Explore Deutronomi 31:8
3
Deutronomi 31:7
Den Moses koll Joshua kom out for all di pipol present kon sey, “Make yu dey strong and make yor heart nor shake, bikos na yu go lead dis pipol go di land wey God promise dia grand-grand papa and na yu go make dem get am.
Explore Deutronomi 31:7