1
Deutronomi 24:16
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Make una nor kill papa or mama, bikos of di sin wey dia shidren kommit, or kill shidren bikos of wetin dia papa and mama do; if una go kill pesin at-all, e must bi for en own sin.
Compare
Explore Deutronomi 24:16
2
Deutronomi 24:5
Make una nor put man wey just marry among di sojas or gi-am any oda work. E must dey free to spend one year for en house, so dat di wife go dey happy.
Explore Deutronomi 24:5