1
Deutronomi 23:23
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Anytin wey una promise, una must dey kareful sey una do am. And di promise wey una make to di Oga una God must kom from una free mind.
Compare
Explore Deutronomi 23:23
2
Deutronomi 23:21
Wen una make promise give di Oga una God, make e nor tey before una do wetin una promise, if not, God go hold una sey una don sin.
Explore Deutronomi 23:21
3
Deutronomi 23:22
But e nor go bi sin, if pesin nor make promise or vow at-all.
Explore Deutronomi 23:22