1
2 Korintians 11:14-15
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
E nor sopraiz us, bikos even Satan dey pritend sey en na angel wey get lite. So e nor sopraiz us sey, en savants dey pritend too like sey dem bi savant wey dey do wetin good for God eye. For di end, dem go gain wetin fit di tins wey dem dey do.
Compare
Explore 2 Korintians 11:14-15
2
2 Korintians 11:3
But I dey fear sey, just as di snake deceive Eve with en wayo, una mind fit spoil komot for di true and di way wey una dey follow Christ.
Explore 2 Korintians 11:3
3
2 Korintians 11:30
If I go must boast, den I go boast about di tins wey show sey I dey weak.
Explore 2 Korintians 11:30
Home
Bible
Plans
Videos