1
2 Korintians 10:5
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
pipol wey dey karry body up; doz wey nor wont make odas know God and as wi dey do like dis, pipol dey obey Christ.
Compare
Explore 2 Korintians 10:5
2
2 Korintians 10:4
Di tins wey wi take dey fight, nor bi dis world own, but na God make am strong, so dat wi go fit skata all di strong place where wiked pipol dey. Wi dey skata trobol
Explore 2 Korintians 10:4
3
2 Korintians 10:3
Bikos even doh wi dey for dis world, wi nor dey fight as pipol wont am.
Explore 2 Korintians 10:3
4
2 Korintians 10:18
Bikos nor bi who praiz ensef dey rite, but na di pesin wey God like to praiz.
Explore 2 Korintians 10:18
Home
Bible
Plans
Videos