1
1 Tesalonians 3:12
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Make Christ make una love for each oda and for evribody, grow more-more and big, just as awa love for una bi
Compare
Explore 1 Tesalonians 3:12
2
1 Tesalonians 3:13
so dat una heart go dey strong for holiness. And for di time wey Christ go kom with en pipol, una go dey without fault for God present.
Explore 1 Tesalonians 3:13
3
1 Tesalonians 3:7
So, awa brodas and sistas, for all awa trobol and sofa, awa heart dey strong about una, bikos of una faith.
Explore 1 Tesalonians 3:7
Home
Bible
Plans
Videos