Proverbs Introdushon
Introdushon
Israel pipol undastand sey God don place orda for di world wey E make. Proverbs kontain di tins thru di wise-wise words wey awa wise grand-papa dem tok. Na King Solomon rite many of dis words bikos God gi-am wisdom (1 Kings 4:29-34). Most of di proverbs na to help yong pipol know how to live for di world, so dat dem nor go make mistake. Dem tish pipol how dem go follow di good way wey go make dem prosper, get good health and sekurity. As di book dey end, di words wey Agur tell en friends and King Lemuel mama tish am about how kings suppose to rule, kon dey important but na wetin a good wife bi like naim end all di good advise for di book.
Currently Selected:
Proverbs Introdushon: pcm
Highlight
Share
Copy
Want to have your highlights saved across all your devices? Sign up or sign in
© 2019, Wycliffe Bible Translators, Inc. in cooperation with The Nigerian Pidgin Translation Committee

: